Yemi Alade - Yemi Alade - Merry Christmas O! - Visualizer
2024
R
0 h 3 m
Nigeria
Pop
Effyzzie music presents the official visualizer for “Merry Christmas O” performed by Yemi Alade.
Listen here: https://idol-io.ffm.to/merrychristmaso
Lyrics
Verse 1
I don share the location
Everybody don gather for table
Some for the rice,some for the turkey but na the small chops I like
And if u no get o .omo.make you come.my gate o
All the people way dem get o ,
make you give the people wey no get o
Because life na One
Make you do am.better
If you do for brother
Brother do for sister oshey
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for the season ooooo
Chorus
Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year.
This is the reason for giving and sharing.
Christmas is here.
Keresimesi odun ile
Oh yeah yeah. Odun ile 2ce
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Verse 2
Oya where u dey dey/
Come 2 my domot
enjoyment dey oo make we dey flenjo dey enjoy
Time e don go I donsend d location, u no need invitation plenty vibrations
Make we dey flenjo .Make we dey enjoy
Tell your papa say make we dey flenjo dey enjoy
Mummy dey for kitchen
Daddy self dey help am
Children dey jangolova
Everybody come over
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for tha season oo

I go rise i go shine
Instagram rhe morning I go shine
And if u no get
Its the time for giving ,sharing
Brothers sisters all become one
Everything is forgiven In this season
Keresimeai odun ile
Connect with Yemi Alade:
Https://www.instagram.com/yemialade
Https://www.x.com/yemialadee
Https://www.facebook.com/kingyemialade
Https:/www.yemialadeofficial.com
More
7.2 /10
0 people rated

Tonton online
Tonton di app
Watch on TV
Episode
Pemeran Terbaik
Ulasan Pengguna
Episode
Pemeran Terbaik
Ulasan Pengguna
Episode
film
lklk
Netflix
Plex
Pemeran Utama(1)
Yemi Alade
Singer
Ulasan Pengguna
user8280788474671
14/12/2024 10:27
Yemi Alade - Yemi Alade - Merry Christmas O! - Visualizer
— No more content —
Ulasan Pengguna
user8280788474671
14/12/2024 10:27
Yemi Alade - Yemi Alade - Merry Christmas O! - Visualizer
— No more content —
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.