moviebox header nav
moviebox search icon

Yemi Alade - Yemi Alade - Merry Christmas O! - Visualizer

2024

R

0 h 3 m

نائیجیریا

پاپ

Effyzzie music presents the official visualizer for “Merry Christmas O” performed by Yemi Alade. Listen here: https://idol-io.ffm.to/merrychristmaso Lyrics Verse 1 I don share the location Everybody don gather for table Some for the rice,some for the turkey but na the small chops I like And if u no get o .omo.make you come.my gate o All the people way dem get o , make you give the people wey no get o Because life na One Make you do am.better If you do for brother Brother do for sister oshey This the time for giving A very very special feeling God is the reason for the season ooooo Chorus Merry Christmas o Happy New year Merry Christmas o Happy new year. This is the reason for giving and sharing. Christmas is here. Keresimesi odun ile Oh yeah yeah. Odun ile 2ce This is the season for loving and sharing Christmas is here Keresimesi odun ile Verse 2 Oya where u dey dey/ Come 2 my domot enjoyment dey oo make we dey flenjo dey enjoy Time e don go I donsend d location, u no need invitation plenty vibrations Make we dey flenjo .Make we dey enjoy Tell your papa say make we dey flenjo dey enjoy Mummy dey for kitchen Daddy self dey help am Children dey jangolova Everybody come over This the time for giving A very very special feeling God is the reason for tha season oo Chorus Merry Christmas o Happy New year Merry Christmas o Happy new year. This is the reason for giving and sharing. Christmas is here. Keresimesi odun ile Oh yeah yeah. Odun ile 2ce This is the season for loving and sharing Christmas is here Keresimesi odun ile I go rise i go shine Instagram rhe morning I go shine And if u no get Its the time for giving ,sharing Brothers sisters all become one Everything is forgiven In this season Keresimeai odun ile Connect with Yemi Alade: Https://www.instagram.com/yemialade Https://www.x.com/yemialadee Https://www.facebook.com/kingyemialade Https:/www.yemialadeofficial.com
More

7.2 /10

0 people rated

آن لائن دیکھیں

ایپ میں دیکھیں

Watch on TV

اقساط

ٹاپ کاسٹ

صارف کا جائزہ

اقساط
ٹاپ کاسٹ
صارف کا جائزہ

اقساط

film
lklk
Netflix
Plex
ٹاپ کاسٹ(1)
starring avatar
Yemi Alade
Singer

صارف کا جائزہ

author avatar

user8280788474671

14/12/2024 10:27
Yemi Alade - Yemi Alade - Merry Christmas O! - Visualizer
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.