moviebox header nav
moviebox search icon

Moses Bliss - E dey flow (Lyrics)Ft Neeja, Ajay & Asika

2024

R

0 h 3 m

Nigeria

Gospel

Moses Bliss - E Dey Flow (Lyrics) Ft Neeja, Ajay & Asika For music submission, business enquiry and copyright issue 📩goldenfishent200@gmail.com (Lyrics) E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show I no fit count I no fit count oh The blessing of God Upon my life oh See as my life E don balance oh Na the grace of the Lord Taking me high (Oh oh oh) No be fantasy Your love is my reality The anointing Dey break the yoke All of dem dey believe Say my God no dey bobo The way you pamper me Steadily oh Surprising me constantly oh Boosting my energy oh oh This your love no be fallacy oh Even the blind can see oh Wetin u do for me oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show The oil flowing steady Comot the boy from trenches Hilux no fit park my blessings I dey on God So I'm never stressing "No ooh" Falala Falala Under the umbrella I get eternal life Me no fit suffer My daddy Ogaranya E put the oil for my head When I look around oh oh Everything I dey see Just dey make me believe say Oil dey my head oh As u see me dey shine oh oh Sapa and me be like bread and tea before Jehovah help me oh Now I don dey select Odogwu na my connect All of my songs Just dey make sense Oil dey my head oh Na the word I dey confess Wey come dey make me the best Who God don bless no man contest Oil dey my head oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show E dey show Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow
More

7.3 /10

0 people rated

Watch Online

Watch in App

Watch on TV

Episodes

Top Cast

User Review

Episodes
Top Cast
User Review

Episodes

film
lklk
Netflix
Plex
Top Cast(1)
starring avatar
Moses Bliss
Singer

User Review

author avatar

✨jofraise✨

22/10/2024 21:10
Moses Bliss - E dey flow (Lyrics)Ft Neeja, Ajay & Asika
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.