moviebox header nav
moviebox search icon

Patoranking - Babylon ft. Victony (Visualizer)

2023

R

0 h 2 m

नाइजीरिया

एफ्रोबीट्स

Lyrics Babylon Babylon o Babylon Babylon o Yeah yeah (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o (Verse 1) Dem say make I no go enemies dem set trap I waka with leg Like who dey Cele church Normally I no fear My paddy I dey tell you If Corona burst me I no still wear mask Shey you remember when we no fit hold the tears back When we still dey push Iyana School to Festac This my tori you no go fit learn Cos na the kind matter wey go fit to end class (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o (Verse 2) Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Blow that kanaku for your face like Okoro Leader Lion Yes I be idolo Fight and face my fears no ojoro Fire burn Babylon Jésu Man ah move like a stallion Jésu Mi team strong my nuh tag along Jésu World Best ah di champion Vict0ny carry on Them been dey shenk me say I no be member I go reset back if I reason my setback Isi Ebuka, I get big head And I stubborn pass government wey no gree to end SARS (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Me I go run and run until I Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Me I go run and run until I find Heavens Gate o
More

7.1 /10

0 people rated

ऑनलाइन देखें

ऐप में देखें

Watch on TV

एपिसोड

शीर्ष कलाकार

उपयोगकर्ता समीक्षा

एपिसोड
शीर्ष कलाकार
उपयोगकर्ता समीक्षा

एपिसोड

film
lklk
Netflix
Plex
शीर्ष कलाकार(1)
starring avatar
Patoranking
Singer

उपयोगकर्ता समीक्षा

author avatar

Dr Evan Antin

21/10/2024 16:08
Patoranking - Babylon ft. Victony (Visualizer)
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.