moviebox header nav
moviebox search icon

Ayra Starr - Rush (Official Music Video)

2022

R

0 h 3 m

नाइजीरिया

एफ्रोबीट्स

आर एंड बी

Stream Rush: https://ayrastarr.lnk.to/rush Follow Ayra Starr Twitter: https://twitter.com/ayrastarr Facebook: https://www.facebook.com/starrayra Instagram: https://www.instagram.com/ayrastarr/ TikTok: https://www.tiktok.com/@ayrastarr/ Stream 19 & Dangerous Deluxe: https://ayrastarr.lnk.to/19NDangerous... Stream Sability: https://ayrastarr.lnk.to/sability LYRICS Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them dey run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Gat mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no won hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us Jofunmi Japata I dey go Ghana You never touch You dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Ajeh Ajeh ajeh Can never take my cake away Ajeh You can’t count my grace I just dey my lane My lane Me no getty time for the hate and the bad energy Gat mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no won hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us There's no dulling
More

7.8 /10

0 people rated

ऑनलाइन देखें

ऐप में देखें

Watch on TV

एपिसोड

शीर्ष कलाकार

उपयोगकर्ता समीक्षा

एपिसोड
शीर्ष कलाकार
उपयोगकर्ता समीक्षा

एपिसोड

film
lklk
Netflix
Plex
शीर्ष कलाकार(1)
starring avatar
Ayra Starr
Singer

उपयोगकर्ता समीक्षा

author avatar

Colonel Aliou Thiam

17/05/2026 11:48
Cool ❤️♥️♥️
author avatar

Jean Wadley Colas

09/04/2025 04:36
Danm
author avatar

Simolabhaj

21/10/2024 14:08
Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.