Listen to 'Veronica’ here: https://alphap.lnk.to/Veronica
Connect with me on socials:
Instagram: https://www.instagram.com/whoisalphap/
Twitter: https://twitter.com/whoisalphap
Facebook: https://www.facebook.com/WhoisAlphaP/
#AlphaP #AV #Veronica #Visualiser
Song Lyrics:
Na only one girl me I know
Obah
Na only one girl me I know
For where
Who fine pass you
For where
Shey na who fit tax you
For where
For my my baby I get big budget
Anything wey you want
Just collect
Spin around like a cassette
Make I give you the hmm you go reset
Who go solve this one kilo math set
Make dem break their back & their leg
Fine girls dey Africa
Fine girls dem nowesoke
She bad pass lucifer
No mercy ah no mercy
Say even Jennifer
She wan dey kpakurumokpe
But me I no give am
Na only one girl me I know
Oh my Veronica
Na Only girl me I know
Oh my Veronica
What you reap
Na you go sow
Oh my veronica
Na only one babe me I know
Oh my Veronica
Sister Veronica
Me and you girl for one knicker
Your body too hot (sauce)
If you gree make I be your thermometer
Cancel Philomena
Me and you we go fly go America
Your back so phenomenal
E dey make man act like a cannibal
See matter
She wan finish my kpa
With her big backa
She no do proper
See matter
She wan finish my kpa
With her big backa
She no do proper
Na only one girl me I know
Oh my Veronica
Na Only girl me I know
Oh my Veronica
What you reap
Na you go sow
Oh my veronica
Na only one babe me I know
Oh my Veronica
Na only one girl me I know
More
7.2 /10
0 people rated
Alpha P x AV Veronica (Visualiser)
2022
R
0 h 2 m
नाइजीरिया
एफ्रोबीट्स
Listen to 'Veronica’ here: https://alphap.lnk.to/Veronica
Connect with me on socials:
Instagram: https://www.instagram.com/whoisalphap/
Twitter: https://twitter.com/whoisalphap
Facebook: https://www.facebook.com/WhoisAlphaP/
#AlphaP #AV #Veronica #Visualiser
Song Lyrics:
Na only one girl me I know
Obah
Na only one girl me I know
For where
Who fine pass you
For where
Shey na who fit tax you
For where
For my my baby I get big budget
Anything wey you want
Just collect
Spin around like a cassette
Make I give you the hmm you go reset
Who go solve this one kilo math set
Make dem break their back & their leg
Fine girls dey Africa
Fine girls dem nowesoke
She bad pass lucifer
No mercy ah no mercy
Say even Jennifer
She wan dey kpakurumokpe
But me I no give am
Na only one girl me I know
Oh my Veronica
Na Only girl me I know
Oh my Veronica
What you reap
Na you go sow
Oh my veronica
Na only one babe me I know
Oh my Veronica
Sister Veronica
Me and you girl for one knicker
Your body too hot (sauce)
If you gree make I be your thermometer
Cancel Philomena
Me and you we go fly go America
Your back so phenomenal
E dey make man act like a cannibal
See matter
She wan finish my kpa
With her big backa
She no do proper
See matter
She wan finish my kpa
With her big backa
She no do proper
Na only one girl me I know
Oh my Veronica
Na Only girl me I know
Oh my Veronica
What you reap
Na you go sow
Oh my veronica
Na only one babe me I know
Oh my Veronica
Na only one girl me I know
More
7.2 /10
0 people rated
ऑनलाइन देखें
ऐप में देखें
Watch on TV
एपिसोड
शीर्ष कलाकार
उपयोगकर्ता समीक्षा
एपिसोड
शीर्ष कलाकार
उपयोगकर्ता समीक्षा
एपिसोड
film
lklk
Netflix
Plex
शीर्ष कलाकार(1)
Babyboy Av
Singer
उपयोगकर्ता समीक्षा
🇲🇼Tik Tok Malawi🇮🇳🇲🇼
23/10/2024 15:33
Alpha P x AV Veronica (Visualiser)
— No more content —
उपयोगकर्ता समीक्षा
🇲🇼Tik Tok Malawi🇮🇳🇲🇼
23/10/2024 15:33
Alpha P x AV Veronica (Visualiser)
— No more content —
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.